Jump to content

Bukky Ajayi

From Wikipedia
Bukky Ajayi
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemBukky Ajayi Chenj-am
Wen dem bon am2 February 1934 Chenj-am
Wen e kpai6 July 2016 Chenj-am
Place of deathSurulere Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am
Wen e stat wok1966 Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Zainab Bukky Ajayi (2 February 1934 - 6 July 2016) shi bi Naija aktress.

how shi stat life and Karia

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Bukky Ajayi wey dem bon and gro op for Naija but shi finish ha higher edukashon for England, United Kingdom with di support of federal government scholarship. For 1965, Shi comot for England kom Naijá con stat ha Karia as a presenter and newscaster for Nigerian Television Authority in 1966. Ajayi akt ha fest fim for television siris Village Headmaster during di '70s before shi go feature in Checkmate, a Nigeria television siri dat aired during di late 1980s to di early 1990s. During ha akting karia, shi don akt meni meni fim and television series including Critical Assignment, Diamond Ring, Witches among oda. For 2016, ha contributions to di Nigerian film industry was recognized afta shi and Sadiq Daba were awarded di Industry Merit Award at di 2016 Africa Magic Viewers Choice Awards.

How shi tek die

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ajayi die for ha house for Surulere, Lagos State for July 6 2016 at di age of 82.


Som of im wok==

Film
Year Film Role Notes
2013 Mother of George as Ma Ayo Balogun directed by Andrew Dosunmu
2009 Bolode O'ku Ayoola's Mother
Òréré Layé
2008 Amoye
Iya Mi Tooto
2007 A Brighter Sun featured in all parts
Big Heart Treasure Mama James
Fine Things
Keep My Will Ego
2006 Women of Faith Eunice
2005 Bridge-Stone Mama Polina
Destiny's Challenge
Women's Cot featured in all parts
2004 Indecent Girl as Mrs. Orji featured in all parts
Little Angel
Obirin Sowanu
Temi Ni, Ti E Ko featured in all series
Worst Marriage Agnes
2003 The Kingmaker
My Best Friend
2001 Saving Alero
Thunderbolt Mama Tutu
2000 Final Whistle Mrs. Morgan featured in all series
Oduduwa
1998 Diamond Ring
Witches as Desmond's mother
1997 Hostages
1989Templet:Ndash1991 Checkmate
Village Headmaster

Wia dem gada tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]