Jump to content

Islam

From Wikipedia
Rivishon wey hapun for 12:40, 17 August 2022 by Jon Harald Søby (tok | tins wey e put) (3 revisions imported)
(dif) ← Rivishon wey don old | Rivishon wey hapun last (dif) | Rivishon wey dey niu → (dif)

Islam na Abraham riligion. Na Muhammad stat am.E don liv for Arabia for di seven senturi.Di God of Islam na Allah. Di pipul wey folo Islam na Muslims. Di holi buk for Islam na di Quran.

Five Pillars of Islam

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Muslims most folo di Five Pila of Islam.

  1. Shahada (Faith)
  2. Salat (Prayer)
  3. Zakat (Charity)
  4. Sawm (Fasting)
  5. Hajj (Pilgrimage)