Akan people
Religion anaa worldview | Christianity, Sunni Islam, Akan religion |
---|---|
Language dem use | Akan |
Ghana Place Names URL | https://sites.google.com/site/ghanaplacenames/peoples-states/akan |
De Akan (/ˈækæn/) be meta-ethnicity wey primarily dem dey for countries like Ghana den Ivory Coast for West Africa insyd. De Akan language (also be known as Twi/Fante) be group of dialects wey dey within de Central Tano bramch of de Potou-Tano subfamily for de Niger-Congo family.[1] De Akan people subgroups dey include: de Agona, Akuapem, Akwamu, Akyem, Ashanti, Bono, Fante, Kwahu, Wassa, den Sefwi. Subgroups of de Bia-speaking Akan groups dey include de Anyin, Baoulé, Chakosi (Anufo), Sefwi (Sehwi), Nzema, Ahanta, den Jwira-Pepesa. De Akan subgroups dem all get cultural attributes wey be common; most notably dem dey trace dema matrilineal descent, property inheritance den succession to high political office.[2]
Dem san dey find Akan culture for Americas insyd, wey dem take chaw of dema descendants as captives. Roughly ten percent of all slave ships wey embark from West Africa hin coast dey contain Akan people. Although na gold be de primary source of wealth for dema economy insyd, de capture den sale of Akan people be peak during de Fante den Ashanti conflicts, wey result in de number of military captives wey be known as "Coromantee", wey dem dey sell dem for slavery insyd. Dem know Coromantee soldiers den oda Akan captives sake of various slave revolts den plantation resistance tactics. Dema legacy be evident for groups such as de Maroons of de Caribbean den South America.[3]
Akan philosophy dema concepts den inheritance
[edit | edit source]These be de basic Akan philosophy dema concepts den inheritance:
- Abusua – What an Akan dey inherit from hin mummy
- Ntoro – What an Akan dey get from hin poppy, but one no dey belong to a Ntoro; instead one dey belong to one's Abusua
- Sunsum – What an Akan dey develop from interaction plus de world
- Kra – What an Akan dey get from Nyame (God)[4]
Notable individuals of Akan origin
[edit | edit source]- Kwame Nkrumah (1909–1972) – he wey start de pan-African movement, wey liberate be states from European colonialism
- Kofi Annan (1938–2018) – de first black man wey head de United Nations organization. Dem award am de Nobel Prize
- Arthur Wharton (1865–1930) – de first black professional footballer for de world insyd[5]
Gallery
[edit | edit source]-
Akan metalwork from the Brooklyn Museum, New York City, United States.
-
Mask (Bo Nun Amuin), comot from de early 20th century.
-
Elephant hin wooden mask.
-
Empire of Ashanti warrior military golden war combat helmet den personal armour give de Empire of Ashanti – Museum of Natural History.
-
Empire of Ashanti Soldier, Visual Art – Joseph Dupuis.
-
Empire of Ashanti den de Gold Coast dema map.
-
Diachronic map wey dey show "Akan-held territory Ashantiland" Sovereign nation state den territorial entity plus pre-colonial states den cultures of Africa (wey dey span roughly 500 BCE to 1500 CE). Dis map be "an artistic interpretation" wey dey use multiple den disparate sources.
-
De Mali Empire for 1337 insyd, wey dey include de location of de Bambuk, Bure, Lobi den Akan Goldfields
References
[edit | edit source]- ↑ Languages of the Akan area: papers in Western Kwa linguistics and on the linguistic geography of the area of ancient. Isaac K. Chinebuah, H. Max J. Trutenau, Linguistic Circle of Accra, Basler Afrika Bibliographien, 1976, pp. 168.
- ↑ Languages of the Akan area: papers in Western Kwa linguistics and on the linguistic geography of the area of ancient. Isaac K. Chinebuah, H. Max J. Trutenau, Linguistic Circle of Accra, Basler Afrika Bibliographien, 1976, pp. 168.
- ↑ The Techiman-Bono of Ghana: an ethnography of an Akan society Kendall/Hunt Pub. Co., 1975
- ↑ L'homme, Volume 7 École pratique des Hautes études (France). Section des sciences économiques et Sociales École pratique des Hautes études, Section des sciences économiques et Sociales, 1967
- ↑ J. A. Mangan, The Cultural bond: sport, empire, society