Inspirational quotes

65 Pins
·
3mo
4th July 2024
E dey better to win with your people and when things rough, dem go fit do shock absorber for you. You know sopos dey run life alone. If you be person wey think say you no need other people bcos you Dey ball currently, you need change that mindset. Bcos time go come wey you go need help and na wetin you sow you go reap©️Street church
31st July 2024 Wednesday
©️Street church You no fit talk say you be child of God and hatred for others go full your heart. Bcos person talk or do wetin you no like, you don dey wish am bad. Hating no be attribute of God. Bible talk say God is love so we his children suppose to dey show love. Rid your heart of all hate. Shalom 🙏
11th / June/ 2024
Human beings fit promise you heaven and earth but when time come to deliver, dem go disappear. But God no be like that. If he don talk am, den he go do am. So no look up to any man. Look only unto God and he go come through for you. Amen 🙏
10th July 2024
©️Street church The goal in this life na to win together with our family and friends. Make no be say na one person go just dey flex money. As you dey pray to make am, carry your brothers/sisters along so una go rise together.
Hakuna Matata Dictionary Print, Inspirational Hakuna Matata Definition Printable Wall Art, Inspirational Quotes For Home Decor Bedroom Wall
NOTE: THIS IS INSTANT DOWNLOAD. NO ITEM WILL BE SHIP OR DELIVER TO YOUR ADDRESS. Due to the nature or the product, we don't accept return or refund. For corrections, inquiries or questions - Please don't hesitate to message us. Embrace a carefree mindset with our 'Hakuna Matata' printable wall art. This digital download print features a stylish design paired with the timeless Swahili phrase, reminding you to live life with no worries. Perfect for adding a touch of positivity and inspiration to any space, whether it's your home, office, or dorm room. Simply download, print, and frame to bring a dose of joy and tranquility to your surroundings. Let this artwork serve as a daily reminder to embrace the present moment and leave your worries behind. Get yours today and infuse your space with a